Jump to content

iAmRock

Member
  • Posts

    1
  • Joined

  • Last visited

About iAmRock

  • Birthday 11/20/1988

Contact Methods

Profile Information

  • Gender
    Male
  • Location
    Ghana
  • Interests
    Entertainment
  • Occupation
    Artist
  • Biography
    ROCK is a versatile AfroBeats Artist from West Africa.
  • Interests
    Entertainment

iAmRock's Achievements

Newbie

Newbie (1/14)

  • One Month Later
  • Week One Done

Recent Badges

  1. **Intro**:Na Rock Again Oooo.. I feel the vibe. **VERSE1** Kom to me. I go pay de price. Gal, I'm lovin U and I can't deny. Yeah yeah! Take my hand and hold me tight. Gal, me and U, we no go fight. **Bridge** Na wetin be dis oo?Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto, I dey cry for ur love ooo. Na wetin be dis oo?Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto, I dey cry for ur love ooo. **CHORUS** U so romantic Gal, me luv de way wey u shake ur body. Gal, go! U so fantastic. Come on, babe gal. See,I love ur beauty. U so romantic (Haaaaaaaa) Gal, me luv de way wey u shake ur body. (Haaaaaaaa) Gal, go! U so fantastic. (Haaaaaaaa) See me luv de way wey U rock ur body. (Haaaaaaaa) **VERSE2** Open ur heart. I will love U.(Love U) I can't deny that I want U. Money! Money! Gal, U no go want. Ever ready ready for ur love Body bad! I dey komf. U fine, buh U no dey rush oo! If...I'm...wrong, I'm sorry. But...U...know nobody. So...Gal...don't U worry. Me...and...U and nobody.(Hay ba) **Bridge** Na wetin be dis oo?Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto, I dey cry for ur love ooo. Na wetin be dis oo?Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto, I dey cry for ur love ooo. **CHORUS** U so romantic Gal, me luv de way wey u shake ur body. Gal, go! U so fantastic. Come on, babe gal. See,I love ur beauty. U so romantic (Haaaaaaaa) Gal, me luv de way wey u shake ur body. (Haaaaaaaa) Gal, go! U so fantastic. (Haaaaaaaa) See me luv de way wey U rock ur body. (Haaaaaaaa) (I want U. Huoo. Yeah) **VERSE3** Kom to me. I go pay de price. Gal, I'm lovin U and I can't deny. Yeah yeah! Take my hand and hold me tight. (Hoo.. U so fine) Gal, me and U, we no go fight. **Bridge** Na wetin be dis oo?Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto, I dey cry for ur love ooo. Na wetin be dis oo?Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto, I dey cry for ur love ooo. **CHORUS** U so romantic Gal, me luv de way wey u shake ur body. Gal, go! U so fantastic. Come on, babe gal. See,I love ur beauty. U so romantic (Haaaaaaaa) Gal, me luv de way wey u shake ur body. (Haaaaaaaa) Gal, go! U so fantastic. (Haaaaaaaa) See me luv de way wey U rock ur body. (Haaaaaaaa) (I want U. Huoo. Yeah) ROCK_Romantic_(Prod by Flexybeatz).mp3
×
×
  • Create New...